1 min read

Today’s Skit From Skits.ng – Sabinus walked into Mark Angels Chemsit Shop and asked

skits.ng

sabinus walked into a shop owned by Mark Angel and said i wan see you

Ok na me you dey see na Mark Angel replied

Wetin you want

Una Get Vitamin C ?

Mark Angel – No we nor get But we get The one Wey Better pass Vitamin C

Ok Wetin Better pass Vitamin C

We get Vitamin Eye !

These are Free skits you can use and turn into Real Skits !

Get more on abijohn.com and on skits.ng !

<p>The post Today’s Skit From Skits.ng – Sabinus walked into Mark Angels Chemsit Shop and asked first appeared on SWP.NG.</p>

Facebook Comments Box